International Day Of The Girl Child

You are viewing content from Wazobia FM Kano. Would you like to make this your preferred location?
Today na de day wey we celebrate all our girl children all over de world. Dis year theme na “digital generation our generation. Today wey dem dey molest, rape, trafficking girls. Obodo the world need to join hand toget

Today na de day wey we celebrate  all our girl children all over de world. Dis year theme na “digital generation our generation.

Today na de day wey we celebrate  all our girl children all over de world.
Dis year theme na “digital generation our generation.

Today wey dem dey molest, rape, trafficking girls. Obodo the world need to join hand together to make sure say young girls and women get beta healthcare, beta learning facility and opportunity. make dem live without gender based violence.


Kano Weather

  • Kano

    Sunny

    High: 42°C | Low: 21°C