Global Leaders Inside World Health Summit Don Promise To Give $2.6 Billion To Carry End Polio.

You are viewing content from Wazobia FM Kano. Would you like to make this your preferred location?

World Leaders for inside the World Health Summit wey happen on Tuesday for inside Berlin don promise to give extra 2.6 billion deollar to carry support di Global Polio Eradication initiative(GPEI) 2022-2026 Strategy to end polio.

Di World Health Organization com yarn say extra money go help support vaccination for 370 million
children every year for di next five years and to follow help shook eye for polio mata inside 50 country.

World Health Organization  finally tok say no place safe untill dem end polio everywhere.

 

How U See Di Mata ? #chookmouth


Kano Weather

  • Kano

    Sunny

    High: 42°C | Low: 21°C