ASUU don Extend strike

You are viewing content from Wazobia FM Kano. Would you like to make this your preferred location?
Our sister station Nigeria Info yarn say di decision take place on Monday during di National Executive Council Meeting for di University of Abuja. ASUU start dia current strike Feb 14, 2022

Di Academic staff union of universities don extend di six-month strike

Our sister station Nigeria Info yarn say di decision take place on Monday during di National Executive Council Meeting for di University of Abuja.

ASUU, wey dey go strike almost everi year, start dia current strike Feb 14,2022.

Di union dey ask for beta salaries for wokers, better moni to take fund universities and FG pay salaries wey dem dey owe .


Kano Weather

  • Kano

    Sunny

    High: 43°C | Low: 24°C