Na Sexual Assualt If you describe Person With Eim Body Parts?

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?

Most times, people dey like describe people with dia body parts, some pipu no see am as anything, some people dey pick offense, even call am Sexual Assault.

Chiboiwazobia x Ada ontop #KuleleZone don yarn tori of one guy wey dey try describe one woman inside office, the man tok say, him dey find one lady wey get big breast and the lady stand for him back. Now the lady say na Sexual Harrasment and she don send Mail give HR.

How you see dis Mata? E make sense to describe person with his or her body part?

#Chookmouth for Comment Section


Abuja Weather

  • Abuja

    Sunny intervals

    High: 35°C | Low: 23°C