Boyfriend use juju, make girlfriend no sleep with anoda man
One woman call say she no fit marry and give birth, say her boyfriend for when she dey small use juju make she no sleep with anoda man.
Thursday, July 1st, 2021 11:50am
By Emeka
Boyfriend use juju, make girlfriend no sleep with anoda man
One woman call say she no fit marry and give birth, say her boyfriend for when she dey small use juju make she no sleep with anoda man.
Video
One man say eim wife dey sleep wit oda men, collect moni.
Video
We get 112 days to the Nigerian general election and many political parties don they drop wetin dia plan be to move Naija pipu from the hard place wey dem dey go beta place.
Video
If your husband or wife dey abuse u physically, run sharp sharp from di marriage
Video
Man give eim bestfriend wey be woman belle sake of say she don marry for 17 years nd she neva born for her husband.
Video
Ontop #ourbackyard Broad Shaggi nd Chris Enete siddon tok about dia new movie Inside Life. Nedu also dey di movie
© Copyright 2023 Steam Broadcasting and Communications Limited & Aiir