Soldiers Don Rescue 24 Kidnap Victims, Kill Four Terrorists For Zamfara

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?

Di Nigerian Army tok say soldiers of Operation Hadarin Daji don rescue 24 kidnap victims and kill four bad guys for firefight inside Zamfara State.

Army tok tok person, Brig.Gen. Onyema Nwachukwu for one statement for weekend wey just pass tok say na di soldiers of 223 Battalion, wey dey operate under Sector 1 of one Joit Task Force.

He tok say dem follow di bad guys fight for fire fight for early morning of July 7 for Kabugu Lamba for Maru Local Government Area.

Na 9 adult females,14 males and 1 pikin 

How una see di mata?
#chookmouth


Abuja Weather

  • Abuja

    Thunder storm

    High: 32°C | Low: 22°C