On Air Now

Evening Oyoyo

7:00pm - 11:00pm

Nigerian Students Don Block Lagos International Airport

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?
Di University students wey dey protest for di 7 months strike don block Lagos International Airport. Dis one don cause traffic for dat airport side.

National Association of Nigerian Students don block Lagos International Airport sake of ASUU strike.

Di Nigerian student wey dey protest block Lagos-Ibadan Expressway nd Ibadan-Ife road last week. Di University students wey dey protest for di 7 months strike don block Lagos International Airport. Dis one don cause traffic for dat airport side. Lagos State Police Command, Benjamin Hundeyin, tok say police officers don dey airport draw battle line against NANs.

How u see di mata?


Abuja Weather

  • Abuja

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 22°C