On Air Now

Area Mata

Noon - 3:00pm

NDLEA Burst Tramadol Wey Dem Hide Inside Noodles for Airport

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?

NDELA say dem don catch over One Million pills of Tramadol and other hard drugs.

National Drug Laws Enforcement Agency tok say dem don catch over One Million pills of Tramadol and other hard drugs wey dem hide for inside noodles packs and other places for Murtala Muhammed International Airport Ikeja.

Di Agency tok person, Femi BabaFemi, tok say 600,000 pills of Tramadol wey dey come from Karachi, Pakistan for two separate shipments for Ethiopian Airlines flights na im dey catch for SAHCO import shed last week. 

 As deir spokesperson tok, NDLEA workers arrest many drug traffickers and seize plenty amount of substance abuse for Gombe, Edo, Oyo, Bauchi and along Kaduna - Abuja Express road, weey dey use different ways take dey traffick hard drugs.


Abuja Weather

  • Abuja

    Sunny intervals

    High: 35°C | Low: 22°C