Ikeja Electric tok say make pipo stop to dey tiff light

You are viewing content from Wazobia FM Abuja. Would you like to make this your preferred location?
Ikeja Electric say dem wan stop pipo wey dey tiff light.

Pipo wey dey tiff light so dem no go pay plenti moni, Ikeja Electric say make dem stop e dey kill business.

Ikeja Electric say dem wan stop pipo wey dey tiff light. Dem say make we all come together to stop pipo wey dey tiff light.

 Head, Corporate Communications, Ikeja Electric, Felix Ofulue tok say U pon all di billions wey Ikeja Electric don spend to make sure say dem buy equipment nd upgrade, pipo still dey pass back tiff light. 

Punishment dey for dose wey dey tiff light, na 4 years for prison. 

How u see di mata? 


Abuja Weather

  • Abuja

    Sunny intervals

    High: 35°C | Low: 23°C