On Air Now

Oga Madam Office

10:00am - 2:00pm

Dem Kidnap My Pikin From My Shop Wey I Dey Sell- Caller

You are viewing content from Wazobia FM Onitsha. Would you like to make this your preferred location?

One woman tell Ratata say dem kidnap her pikin from her shop.

Ontop #marketrunz, One woman tell Ratata say she dey sell for inside her shop and her pikin dey play with oda children for outside. When she finish selling market and she go outside, she no see her pikin again. #chookmouth
 


Onitsha Weather

  • Onitsha

    Thunder storm

    High: 35°C | Low: 26°C