On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Cervical Cancer

Cervical Cancer dey affect di cervix(where pikin dey come out), and any woman whether old or small fit get cervical cancer, so far u don already dey have sex. 

Cervical Cancer dey affect di cervix(where pikin dey come out), and any woman whether old or small fit get cervical cancer, so far u don already dey have sex. 

Make u go do screening for cervical cancer and vaccine dey so u no go get am.

#chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 27°C