On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - 10:30pm

Bodi Mata - Depression Dey Catch Small Pikin

Dr Fred Ostar don tok am ooo...e say depression dey catch small pikin too

Dr Fred Ostar don tok am ooo...E say depression dey catch small pikin too. If pikin just sitdon on em own, e no tok to anybodi, e no follow pipo play, em parents go say e no well but maybe na depression dey worri am....so make Papa and Mama dey put eye for deir pikin life!

GOOD LIFE NA SENSE!!.


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 30°C | Low: 25°C