On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Spiritual Relationship Wahala!!!!

U go fit marry pesin wey dey worship mami water spirit?

Ontop #ourbackyard wit Nedu and Tombo, One man call say eim girlfriend tell am say she dey perform some extraordinary things for dreams.

Dem go somewhere and dem find out say di lady get call and she be Priestess of water.

U go advice di man to marry am? #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 31°C | Low: 25°C