On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Breakfast Don Set As Boyfriend Deny Belle Wey Eim Load Eim Girlfriend

Ontop Ourbackyard wit Nedu one woman call say she meet her boyfriend for Facebook, e no tey when she get belle. Di boyfriend tell am make she no remove di belle, say make she keep am, but he no dey send am money.

Oga Nedu call di boyfriend say why eim no dey send money. Na so do boyfriend deny say no be eim get di pikin.

Wetin u go advice dis woman? #chookmouth

Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 27°C