On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Nigeria Police Force don send over 34,000 Police go Anambra State, for election wey go happen on November 6

Nigeria Police Force don send over 34,000 Police go Anambra State, for election wey go happen on November 6 The Inspector General of Police (IGP), Usman Alkali Baba tok dis one for meeting wey he do with various state police commissioners and heads of formations for Abuja.

Nigeria Police Force don send over 34,000 Police go Anambra State, for election wey go happen on November 6
The Inspector General of Police (IGP), Usman Alkali Baba tok dis one for meeting wey he do with various state police commissioners and heads of formations for Abuja.

IGP Alkali Baba also tok say Police dey collabo with sister agencies and  the Independent National Electoral Commission (INEC) to make sure say election go dey peacful.


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 31°C | Low: 25°C