On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - 10:30pm

CBN dey battle rise in food prices - Godwin Emefiele

Central Bank of Nigeria (CBN) dey blame high cost of food items ontop logistics wahala and the pipu wey hide food.

Central Bank of Nigeria (CBN) dey blame high cost of food items ontop logistics wahala and the pipu wey  hide food.

CBN Governor, Godwin Emefiele, tok dis one for the end of the last Monetary Policy Committee (MPC) meeting for Abuja.


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 30°C | Low: 25°C