On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

As price of everything don increase how we go take survive for Nigeria?

The cost of things for we kontri go dey make pesin reason how we go survive?

Ontop #marketrunz with Ratata, callers dey complain about the increase in price of bread , pure water and important commodities

Bread wey be N250 don turn N550
1 bag of Pure water wey be N200 b4 don turn N300

Naija which way😭#chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 27°C