On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Our Backyard- belle wahala!!

Man and woman from de same state no fit marry even after she get belle for am!!!!

Wahala !! boyfriend wey give him girl friend belle no fit marry am becos dem come from the same village. 

Ha!!! How you go take handle dis kain mata if e happen inside your domot?

If you wan know Nedu mind on top dis mata, watch full video

 


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 27°C