On Air Now

Go Slow Yarn

6:00pm - 11:00pm

Boy Wey Dem Jail at 12 Spend 10 Years for Prison E Yarn Him Story

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

Womens Corner

Friday, 22 August 2025 - 1 hour 5 minutes

This story go touch your heart .
Barr Alexander Nze wey be don open up how e take meet small boy wey dem lock for prison since 2015 when e still be 12 years old.
We go break down wetin really happen, the injustice behind the case, and why Nigerians dey vex for matter like this.

Subscribe to this podcast

Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Light rain shower

    High: 26°C | Low: 21°C