On Air Now

Una Wake Up Show

5:00am - 10:00am

Lawyers Drag Senators Go Court Make Dem Return Dia Salary, Becos Dem No Dey Do Dia Work Well

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

TownHall

Thursday, 29 May 2025 - 1 hour 31 minutes

for inside this episode, our elders chook mouth for some big newspaper tori, even the one wey concern Lawyers and Senator gbas gbos as Lawyers drag senators go court say make dem return their salary on to say dem no dey do their work

Subscribe to this podcast

Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Heavy Rain

    High: 25°C | Low: 21°C