On Air Now

Una Wake Up Show

5:00am - 10:00am

Football Afrik Podcast 2022/23 Episode 3

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

Football Afrik Podcast

Friday, 30 September 2022 - 17 minutes

FOOTBALL AFRIK PODCAST EPISODE 3
.
Sawadinho and Timi 'PCFR' dey preview di CAF Champions League and CAF Confederations Cup matches wey di Nigerian Teams Plateau United, Rivers United and Kwara United go play respectively
.
Another big news wey be di move of Pitso Mosimane to Arabian Side Al-Ahli dey in view. Shey eim go fit do eim magic for outside Africa?

Subscribe to this podcast

Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thunder storm

    High: 30°C | Low: 24°C