On Air Now

Una Wake Up Show

5:00am - 10:00am

If Goodluck Jonathan Run Again, Nigerians Go Vote Am?

You are viewing content from Wazobia FM Port-Harcourt. Would you like to make this your preferred location?

Evening oyoyo

Thursday, 14 August 2025 - 14 minutes

Plenty Nigerians still dey argue whether Goodluck Jonathan too soft to handle Nigeria wahala Shey make e accept to run for president again? For this episode, we go dissect him past record, the people wey dey push am, and whether 2027 fit see am for ballot again. No miss this hot political gist.

Subscribe to this podcast

Port Harcourt Weather

  • Port Harcourt

    Thunder storm

    High: 26°C | Low: 20°C