All episodes

Euroball Yarns Podcast

Euroball Yarns with the Republikans || Episode 23

23 minutes | Tuesday, 15 March 2022

The Republikans, Timi, Buchi & Jovita dey give professional pre-match analysis of some of di big games wey go shele for inside England Arsenal Vs Liverpool & UEFA Champions league matches Lille vs Chelsea / Manchester United vs Atlético Madrid.
Also we get Naija star players package wey dey celebrate Nigerian players wey dey bin stand out during di week.

Euroball Yarns with the Republikans || Episode 23
Euroball Yarns Podcast

-
Use the arrow keys to increase and decrease the volume, or space to toggle mute.