On Air Now

Market Runz

11:00am - Noon

Science Talk: Woman Egg No Dey Finish, Na Men Sperm Dey Reduce! PT 1

Womens Corner

Wednesday, 15 October 2025 - 27 minutes

New research don scatter old belief! Scientists don reveal say woman egg no dey decrease like we don always think — na men sperm dey reduce as dem dey age. So e mean say woman no even need to freeze her eggs like before. Tune in make you hear the full scientific gist wey go change how we reason fertility matter.

Subscribe to this podcast

Today's Weather

  • Lagos

    Heavy Rain

    High: 30°C | Low: 25°C