On Air Now

Sundae Mede-Mede

8:00pm - Midnight

Presido Tinubu Dey Beg NASS Make Dem Approve $21.5bn Loan Plus ₦758bn Bond to Pay Pension People

TownHall

Wednesday, 28 May 2025 - 1 hour 23 minutes

For inside this new episode, our elder chook mouth for some big tori wey make newspaper headline, especially the one wey concern our Presido wey beg NASS make the approve the $21.5bn, and hime say make the pay all pension people after him set aside ₦758bn

Subscribe to this podcast

Today's Weather

  • Lagos

    Heavy Rain

    High: 30°C | Low: 24°C