Wednesday, 7 September 2022 - 21 minutes
Ontop #ourbackyard with Nedu and Tombo, one woman call say she rent 2 shops for 300 thousand naira from her landlord, she come do the shops fine, put extension , di landlord come tok say the price wey she dey pay small, say he wan increase the shop moni bcos di shop be like 4 shops.
© Copyright 2023 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.