On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

Landlord wahala

Our Backyard with Nedu

Wednesday, 7 September 2022 - 21 minutes

Ontop #ourbackyard with Nedu and Tombo, one woman call say she rent 2 shops for 300 thousand naira from her landlord, she come do the shops fine, put extension , di landlord come tok say the price wey she dey pay small, say he wan increase the shop moni bcos di shop be like 4 shops.
 

Subscribe to this podcast

Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 29°C | Low: 24°C