Friday, August 13th, 2021 - 34 minutes
For dis episode of NPFL Tatafo, di Republikans dey yarn about all di happenings for inside di final match day especially di post-league controversies wey don change standings for final league table. Listen make you sabi who di final matchday starboy be.
© Copyright 2023 Steam Broadcasting and Communications Limited & Aiir