Wednesday, July 28th, 2021 - 30 minutes
NPFL Tatafo Episode 14 with the Republikans and two special guests STEVE NWABUEZE & IBIDOYIN AINA wey be experts on Legal matters wey concern football for inside di NPFL. Dem dey yarn about unpaid players mata for di Nigerian Professional Football League and as experts, dey propose solutions to dis problems.
© Copyright 2023 Steam Broadcasting and Communications Limited & Aiir