On Air Now

Our Backyard

9:00am - 11:00am

Football Afrik Podcast 2022/23 Episode 5

Football Afrik Podcast

Thursday, 13 October 2022 - 30 minutes

Sawadinho MVP and Timi PCFR dey chook eye put for NPFL teams wey dey play di 2nd leg for second preliminary round for CAF Champions league and CAF Confederations cup.
aclsports.com founder Calvin Emeka dey ontop dis episode as dem dey tok about di NPFL and possible solutions to the decline wey di league dey face.

Subscribe to this podcast

Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 27°C