On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

Babachir Lawal Drop Bombshell: Peter Obi Na True Winner of 2023 Election

Evening oyoyo

Thursday, 14 August 2025 - 13 minutes

Former SGF Babachir Lawal don shake table say Peter Obi na the true winner of 2023 presidential election.
This video go run you through wetin e talk, the political gbas gbos wey follow, and wetin Nigerians dey yarn about am. Shey you agree with Babachir?

Subscribe to this podcast

Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 32°C | Low: 26°C