On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Euroball Yarns Podcast Season 2 Episode 4

Euroball Yarns Podcast

Monday, 30 August 2021 - 33 minutes

For dis episode of Euroball yarns, the Republikans dey look inside di EPL and all the top games wey happen for Matchday 3 from Chelsea 1-1 draw with Liverpool to Manchester City 5-0 trashing of Arsenal. Analysis of Messi debut against Reims follow dey inside dis episode and the big question whether Real go fit sign Mbappe before deadline for 31st August.

Subscribe to this podcast

Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C