On Air Now

You & Yaw

9:00am - 11:00am

Euroball Yarns Podcast Episode 9

Euroball Yarns Podcast

Wednesday, October 6th, 2021 - 26 minutes

Another ogbonge episode of Euroball yarns wey di Republikans dey tok about all di big football leagues for Europe; Time don reach make dem sack Pochettino, Ole Solsjaer & Koeman, Di shock results for Bayern, Madrid & PSG, Naija Star player and plenti other yarns

Subscribe to this podcast

Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 31°C | Low: 25°C