On Air Now

Night Joli

Midnight - 4:00am

Euroball Yarns Podcast Episode 5

Euroball Yarns Podcast

Wednesday, 12 May 2021 - 42 minutes

Juventus dey fight to enta champions league places for Serie A table. If dem no succeed, then Cristiano Ronaldo go selewere.
For England, Tuchel don beat Manchester City again.
Listen to dis and plenty other yarns wey The Republikans dey bring come your dormot.

Subscribe to this podcast

Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 34°C | Low: 28°C