On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Euroball Yarns Episode 15

Euroball Yarns Podcast

Tuesday, 14 December 2021 - 18 minutes

For dis episode of Euroball Yarns, di Republikans dey give expert reviews of all di big games wey happen for inside obodo Europe. All di Naija players wey perform well last week follow dey dis episode.
Dis na Euroball Yarns Podcast by the Republikans Episode 15

Subscribe to this podcast

Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C