On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Euroball Yarns Episode 14

Euroball Yarns Podcast

Tuesday, 7 December 2021 - 18 minutes

Another ogbonge episode of Euroball yarns wey di Republikans dey tok about all di big football leagues for Europe; Bayern Mucich vs Barcelona match preview, 2021 Ballon d'or controversy, new Super Eagles head coach gist and plenti other tori

Subscribe to this podcast

Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 35°C | Low: 27°C