On Air Now

Papi Sold Out Show

9:00am - 11:00am

Itoro vs NjuBaby: Percentage Wahala for Oga Chiboi Court

Calabar Ghyels

Thursday, 25 September 2025 - 15 minutes

Itoro don show face again, this time with fresh complaint give Oga Chiboi. NjuBaby dey demand him percentage, but Itoro dey drag between 2.5% and 5%. As Oga Chiboi try settle the case, kasala burst and laughter scatter everywhere. No dull, tune in for premium wahala wey only Itoro fit deliver.

Subscribe to this podcast

Today's Weather

  • Lagos

    Heavy Rain

    High: 30°C | Low: 25°C