On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Itoro The Councillor

Calabar Ghyels

Tuesday, 22 July 2025 - 21 minutes

For this episode, Itoro dey run for councillor for her ward and she dey promise plenty things. But Oga Chiboi don dey tire, because Itoro dey start new business almost every day

Subscribe to this podcast

Today's Weather

  • Lagos

    Heavy Rain

    High: 30°C | Low: 25°C