On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Itoro Catch NjuBaby for Hotel – Gist Don Burst!

Calabar Ghyels

Wednesday, 15 October 2025 - 16 minutes

Itoro don land for studio with fresh gbas gbos for Aunty Ada!
According to her, she catch NjuBaby for hotel with one very very fat man. But as usual, story get as e be — who talk true, who dey lie? Tune in for laughter, drama, and wahala wey only Itoro fit carry come

Subscribe to this podcast

Today's Weather

  • Lagos

    Heavy Rain

    High: 30°C | Low: 25°C