On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Calabar Ghyels

"A day for Itoro life na one kain day wey you no go wan miss for Calabar Girl for Wazobia FM. Chiboi and Ada Dum Dum dey try understand Itoro as she dey knack tori of wetin dey shelle for her life every day. Na one hour full of gbege laugh and beta cruise. Dem dey run am every weekday from 5pm go reach 6pm."

Subscribe to this podcast

Episodes

Today's Weather

  • Lagos

    Light rain shower

    High: 33°C | Low: 26°C