Our Backyard: Dis na radio show wey dey chook mouth inside: ● Domestic violence ● Compound fight fight or landlord and persin wet rent house wahala. ● Police wickedness to ordinary pipo ● Family wahala. ● Child abuse
Wednesday, 12 October 2022
25 minutes
U gree say spiritual problem dey happen?
Tuesday, 13 September 2022
24 minutes
Ontop #ourbackyard one man say eim bestfriend wey be woman don marry for 17 years nd she neva born for her husband.
© Copyright 2023 Steam Broadcasting and Communications Limited. Powered by Aiir.