On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Where all di security pipo dey when ISWAP attack Kuje prison?

Yaw say eim shock say we Presido Buhari dey surprise say ISWAP get liver enta Abuja come release pipu for Kuje prison. But the surprise no make Presido cancel eim waka go senegal for meeting.

Yaw say eim shock say we Presido Buhari dey surprise say ISWAP get liver enta Abuja come release pipu for Kuje prison.

But the surprise no make Presido cancel eim waka go senegal for meeting.

Shey you feel say Presido suppose cancel eim senagal waka ?


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 27°C