On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - 10:30pm

Wetin be de no1 problem we get for Nigeria?

Ontop #youandyaw Yaw tok say, de problems like corruption,poverty, electricity even bad roads too much for Nigeria Wetin you think say we fit do solve all de problems wey dey on ground?

Ontop #youandyaw Yaw tok say, de problems like corruption,poverty, electricity even bad roads too much for Nigeria

Wetin you think say we fit do solve all de problems wey dey on ground? 
 

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 29°C | Low: 26°C