On Air Now

Kulele Zone

3:15pm - 6:00pm

Wahala wey men dey face for dis lyf!!!

To be a man no be a days job ooooooo.. Men de go through a lot of things, and for outside dem go dey pretend say everything dey okay.

To be a man no be a days job ooooooo Men de go through a lot of things, and for outside dem go dey pretend say everything dey okay. #chookmouth tell us wetin men eye dey see

 


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C