On Air Now

Music

1:00am - 6:00am

Up to N5 million loan dey for Okada riders to start new business - Hon Sola Giwa

Ontop #youandyaw Yaw siddon tok wit Special adviser to Lagos State Governor ontop Transport mata wey be Honorable Sola Giwa.

Ontop #youandyaw Yaw siddon tok wit Special adviser to Lagos State Governor ontop Transport mata wey be Honorable Sola Giwa.

Dem siddon tok about the mata wey concern di okada ban.

Honorable Sola Giwa say all di okada riders wey don loose dia job say Lagos state dey give loans up to 5 million make dem take start business.

How u dey cope wit dis no okada for ur street abi na trekking tinz? #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 35°C | Low: 27°C