On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Shey poverty fit make u cut and sell ur toe?

Ontop #youandyaw, Yaw say him hear say for Zimbabwe, young men dey cut and sell dia big toe for $40,000 and small toe for $20000 and na ritual for money but na 10yrs dem go live.

 

Ontop #youandyaw, Yaw say him hear say for Zimbabwe, young men dey cut and sell dia big toe for $40,000 and small toe for $20000 and na ritual for money but na 10yrs dem go live. Dem say dem dey sell am bcos of high cost of living.

Wetin fit make u sell and cut ur toe to make money #Chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C