On Air Now

Oga Madam

Noon - 2:45pm

Shey Nigeria dey deceive dem selves ontop fight to stop Insecurity

Ontop #youandyaw wit Yaw, You gree wit Robos man say we dey do well ontop security situation for di kontri, dat na why our Presido dey go deliver lecture on security for Liberia?

Ontop #youandyaw wit Yaw, You gree wit Robos man say we dey do well ontop security situation for di kontri, dat na why our Presido dey go deliver lecture on security for Liberia? #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 34°C | Low: 28°C