On Air Now

Music

1:00am - 6:00am

Which one beta pass Natural Delivery or Caesarean section?

Caesarean section no be bad luck o

Pikin wey dem born with natural delivery and pikin wey dem born with CS na di same thing. 

If u don deliver with CS or u don deliver naturally #chookmouth tell us ur experience.

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Thunder storm

    High: 31°C | Low: 26°C