On Air Now

Kulele Zone

3:15pm - 6:00pm

Bodi Mata - Typhoid Fever

DR Fred Ostar DON TOK AM OOO...E say if u dey always tok say u get TYPHOID.... u no get TYPHOID

DR Fred Ostar DON TOK AM OOO...E say if u dey always tok say u get TYPHOID.... u no get TYPHOID and e also tok say dat WILDAL TEST wey dem dey do to check if persin get TYPHOID say na OLD SCKOOL.

 

GOOD LIFE NA SENSE!! 

Comments

Add a comment

Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 29°C | Low: 24°C