On Air Now

Evening Oyoyo

6:00pm - Midnight

Shey Bail Na For Free??

Ontop Unawakeup show today Ratata ask one SP for Nigerian police say person wey police arrest supose pay for bail? .

Ontop #unawakeup show today Ratata ask one SP for Nigerian police say person wey police arrest supose pay for bail? De woman tok say Bail na FREE and she also tok say she be de OFFICER INCHARGE (OC) of de office wey dey check police BADNESS for inside naija dem dey call am COMPLAINT RESPONSE UNIT so if police do you any how make una call dem or go deir office report de police.

Make una hear wetin she tok for de mata.


Today's Weather

  • Lagos

    Sunny intervals

    High: 34°C | Low: 27°C